SHEYBI THIS IS US
I dreamt it well thinking you know already
positioned everything in orderly manner
but mehn, na me no really get sense
bcos I don envisioned wetin no get vision
this could be us but true true
you no get sense
you feel the whole world evolves around you
you wey no get sense
you are not different from the leech
which cries “give and give”
you no dey reason to change your life
all you know is take and take
a future I wanted to create to better us
but e be like say e no go better for you
as I work tirelessly day and night planning
but your own stand is to ruin it all
Sheybi this could be but you no well
the love I have, I gave you all
thinking I’ve found my missing rib
na mumu I be, X-ray tell me say my ribs complete
daughter of Eve, how far
you sure say you go see better man marry laidis?
oh! abi na your beauty dey make you fool around
boys go soon use you renew very soon
@talk2leigh
(twitter & insta)
8:43am
28 Dec 2024
I pray it's not too late for them to wise up
ReplyDeleteIt’s already getting late aje 😂
ReplyDeletewaaal Tony this is a masterpiece.
ReplyDeletefor me it reminds me of the groanings men go through when they sincerely and genuinely love a toxic narcissist. thank you for making our voices heard
Yeah, you know we all of we surely know of someone in this shoe. It’s crazy you know because we don’t realize it is red flag on time
Delete